Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Jeremiah 34:15

Just few days ago una change una mind and una do wetin please me. All of una agree say una go set una fellow-Israelites free, and una make covenant for my presence, in the temple where una dey worship me.

Open Bible reader