Nigerian Pidgin Bible
Jeremiah 3:2
Look up for hilltop. Shey any place dey wey una never act like prostitute? Una wait for lovers for roadside, as Arab dey wait for victim for desert. Una don make the land unclean with una prostitution.
Open Bible reader