Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Jeremiah 3:19

God talk say, I wan accept una as my pikin and give una good land, the land wey beautiful pass for world. I wan make una call me father, and make una no run from me again.

Open Bible reader