Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Jeremiah 3:17

When that time come, dem go dey call Jerusalem “God throne,’ and all nation go gather for there to worship me. Dem no go do wetin their stubborn and evil heart tell them again.

Open Bible reader