Nigerian Pidgin Bible
Jeremiah 14:18
When I commot go field, I con see body of men wey die for war, when I go town, I see people dey die of hunger. Prophet and priest dey do their work, but dem no know wetin dem dey do.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
When I commot go field, I con see body of men wey die for war, when I go town, I see people dey die of hunger. Prophet and priest dey do their work, but dem no know wetin dem dey do.
Open Bible reader