Nigerian Pidgin Bible
Isaiah 49:26
I go make una oppressors kill each other; dem go dey drunk with killing and anger. Then the whole nation go know say I be the LORD , the one wey save una and set una free. Dem go know say I be powerful God of Israel.
Open Bible reader