Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Hosea 9:7

Time for punishment don come, the time when people go get wetin dem deserve. Israel go know am, when that happen! This prophet wey una talk say na fool. This man wey get spirit of God dey craze." You people hate me so much because una sin too plenty.

Open Bible reader