Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Hosea 9:1

People of Israel, stop to dey celebrate una festival like pagan. Una don turn away from una God and una no dey faithful to him. Una don sell unaself like prostitute for the god Baal for all over the land and una don love the corn wey una think say he use pay una!

Open Bible reader