Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Hosea 13:8

I go attack una like bear wey don lose her pikin, and I go tear una open. I go tear una like lion, and like wild animal I go tear una to pieces.

Open Bible reader