Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Hosea 13:2

Dem still dey sin as dem dey make metal image to dey worship-idols of silver, wey dem use human mind design, wey human hand make. And them talk say, "Offer them sacrifice!" how anybody fit kiss those idols - idol wey get shape of bull!

Open Bible reader