Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Genesis 44:16

Judah come answer, "Wetin we fit tell you sir? How we go argue? How we go fit clear ourselves? God don open our guilt. All of us don become your slaves now and no be the one wey dem find cup only".

Open Bible reader