Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Genesis 38:29

But he take him hand inside, dem come born him brother first. The midwife come say, "Na like this you dey break your way out." Naso dem name am Pharez.

Open Bible reader