Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Genesis 38:26

Judah come recognise them and he say, she dey right, I don fail her. I suppose don give her to my son Shelah. Judah no come make love to her again.

Open Bible reader