Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Genesis 38:14

Naso she change from widow clothes wey she don dey wear, she come cover her face with veil and she siddon for entrance of Enai. A town wey dey for road wey go Timnah. Tamar know say Judah son Shelah don grow up but dem no marry her to him.

Open Bible reader