Nigerian Pidgin Bible
Ezra 9:11
wey you give us through your servants, the prophets. Dem tell us say the land wey we dey go na land wey no pure because the people wey live inside am fill am with bad, dirty actions from one end to another.
Open Bible reader