Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Ezra 8:18

Because God dey with us, dem send Sherebiah, man wey get skill from the descendants of Mahli (Mahli na son of Levi, wey be one of the sons of Israel.) Dem also send him sons and brothers, na 18 men dem be.

Open Bible reader