Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Ezra 8:15

I call all these people make dem meet together for the river wey dey flow go Ahava. Na three days we camp for that place. I hear say priests dey for the group, but Levites no dey.

Open Bible reader