Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Ezra 6:9

Day by day, make e no fail, make una give the priests for Jerusalem anything wey dem tell una say dem need: young bulls, sheep, or lambs wey dem go burn as offerings to God of Heaven. Or wheat, salt, wine, or olive oil.

Open Bible reader