Nigerian Pidgin Bible
Ezra 6:11
I also dey command say if anyone disobey this order, make una tear wooden beam out of him house, wey dey sharp for one end, and then chook am through him body. And make una destroy him house.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
I also dey command say if anyone disobey this order, make una tear wooden beam out of him house, wey dey sharp for one end, and then chook am through him body. And make una destroy him house.
Open Bible reader