Nigerian Pidgin Bible
Ecclesiastes 9:3
Na same thing go happen to everybody, and this dey wrong like anything wey dey happen for this world. As long as people dey live, their mind dey always dey full of evil and madness, and dem suddenly die.
Open Bible reader