Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Ecclesiastes 11:9

Young people, make una enjoy una youth. Make una dey happy when una still dey young. Make una do wetin una wan do, and follow wetin una heart want. But make una remember say God go judge una for anything wey una do.

Open Bible reader